BIG M Reposted

Yesterday dream i no like am 😂🙏🏽

Tweet Image 1

BIG M Reposted

Giver won sell him phone, guess who price am😂

Tweet Image 1

BIG M Reposted

Omo Pablo dey think 😂🥲.

Tweet Image 1

I just dey think that idiot devil nor nor fit just go beg God make this hardship and evil end, abi e get plan and target of people wen he wan Carry enter hell first before he repent , abi he dey find next of kin 🙄


Happy Sunday guys


BIG M Reposted

Among all the people way no like me none of dem geh lambo 😒😒 Poor haters😂💔

Tweet Image 1

BIG M Reposted

Omo women don finally get us 😩😣

Tweet Image 1

BIG M Reposted

Una no touch ham at all. If to say I dey there, una no even see him picture take 😡

He talk say tinubu better pass Buhari but we no touch am

Tweet Image 1


BIG M Reposted

because e no easy 😔

Tweet Image 1

BIG M Reposted

You fit baff soap make e no work but make the repercussion still dey....😂😂💔

Tweet Image 1

BIG M Reposted
Tweet Image 1

BIG M Reposted

Abi make i hide for 100 years like avater?🤔

Tweet Image 1

BIG M Reposted

This teacher work wey i dey do no easy o Na small thing remain make i fornicate today

Tweet Image 1

BIG M Reposted

20/10/2020 🇳🇬 💔🥺 May the souls of Nigerian youths that sadly departed during endsars protest rest in perfect peace. 🕊 🕯

Tweet Image 1

BIG M Reposted

My babe wan kill me with peace of mind🥰 She no dey even text me again

Tweet Image 1

Abeg who go help me complete this address the best answer will get 20k

Tweet Image 1

BIG M Reposted

I wan use once I trade finish this girl😂 me wey no get coin

Tweet Image 1

Abeg should I just stay in the office or just run leave her ??????

Tweet Image 1

United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.