@softboyonGod Profile picture

God’s own

@softboyonGod

A trader that peeks into the future📈📈📈

God’s own Reposted

Gm 🤣


God’s own Reposted

Them: "#Bitcoin is a pyramid scheme." The US Dollar:

Tweet Image 1

God’s own Reposted

JUST IN: $779 billion Bernstein says #Bitcoin will likely hit $1 million. Predicts $200,000 price by 2025 🚀

Tweet Image 1

God’s own Reposted

U msg me say u dey available for HK, i say make u no worry say u no get yansh. B4 i know u don block me. Why na


God’s own Reposted

Everytin nor b yahoo bro. Easy


God’s own Reposted

This 1 na jjc 😂💔 Virgin

😂😂😂😂😂😂boy suppose get yansh?



God’s own Reposted

This HK na about hookup o. B4 una go dey think of yahoo yahoo in conjuction with rainbow 🌈 colour cos som of una comment dey surprise me

U msg me say u dey available for HK, i say make u no worry say u no get yansh. B4 i know u don block me. Why na



God’s own Reposted

Wait. Wetin u think say HK mean ?? Or which hk u think say i dey talk about cos e b like som of una don confuse about d post


God’s own Reposted

Time stil dey time stil dey. Time don finish nothing change. dem waste money go Benin go lose


God’s own Reposted

LIVEBET 🔥 👉 BETANO >>  betano.ng/mybets/2024945… FUND 3K ON BETANO 👇 gml-grp.com/C.ashx?btag=a_… PROMOCODE IS LEGITCALCULATOR _ _ _ 👉 Paripesa >> R2CJ7 FUND PARIPESA 👇 paripesa.bet/legitcalculator _ _ _


God’s own Reposted

U know why dem dey call all dose air hostesses Carbin crew ??? Na cos na dem dey share cabin biscuits for plane 😎


God’s own Reposted

Withdrawal all your money from your BETANO acct pls and make fresh deposit to avoid stories later. Livebet continues DEPOSIT 3000 naira in UR BETANO acct 👇 gml-grp.com/C.ashx?btag=a_… PROMOCODE IS LEGITCALCULATOR


God’s own Reposted

95.7 Million naira BOOM 💥  ✅️✅️✅️💥😁🔥🔥🙌✅️💥❤️🙏✅️✅️✅️✅️✅️✅️💥💯🤑🤑🔥🙏✅️❤️✅️✅️ DEPOSIT 3000 naira in UR BETANO acct 👇 gml-grp.com/C.ashx?btag=a_… PROMOCODE IS LEGITCALCULATOR

Tweet Image 1
Tweet Image 2
Tweet Image 3

God’s own Reposted

Another boommmmm 💯❤️😘💥💥✅️✅️✅️

2nd LIVEBET 🔥 👉 BETANO >>  betano.ng/mybets/2024935… FUND 3K ON BETANO 👇 gml-grp.com/C.ashx?btag=a_… PROMOCODE IS LEGITCALCULATOR _ _ _ 👉 Paripesa >> PGZG7 FUND PARIPESA 👇 paripesa.bet/legitcalculator _ _ _



God’s own Reposted

Booom !!!! 😘😘😘😘✅️✅️✅️🔥

LIVEBET 🔥 👉 BETANO >>  betano.ng/mybets/2024933… FUND 3K ON BETANO 👇 gml-grp.com/C.ashx?btag=a_… PROMOCODE IS LEGITCALCULATOR _ _ _ 👉 Paripesa >> BLQG7 FUND PARIPESA 👇 paripesa.bet/legitcalculator _ _ _



God’s own Reposted

My girlfriend is so Understanding. 🥺🥺❤️❤️😘😘 She just called me now to ask weda make she bring 1 Olo for me on her way from work this evening.


God’s own Reposted

Juju don do am again. Our Purpose is to give dem ehnn high blood pressure. As e dey sweet us, e go dey pain dem. As e dey pain dem, e go dey sweet us.


God’s own Reposted

Like this i don confuse. I no no weda na @kudahelp_ng or @SportyBetNG or @wemabank i go drag My 2.2m dey air. Kuda say na Sporty. I meet Sporty, sporty say na kuda make i goback. I meet kuda, kuda say sorry na Wema. I don weak. Kuda dey use tory buy time to refund my money🫤


God’s own Reposted

Short time parol dis 1 dey tel me say 150k. I no understand. For 1 round somtin ??? U be kim Kardashian ? Cardi B no go ask me 100k sef


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.