@pavyngb Profile picture

๐•Š๐•’๐•“๐•’๐•ฅ๐•™ โœธ

@pavyngb

Alone Is The Only Peaceful Place

Similar User
Semi Vivo photo

@amarelo456

Michael photo

@stupidraks

Unlieuses photo

@unlieuses

โ™ฑ Noah โ™ฑ photo

@goshino_

UCHE VIVIAN ๐Ÿ photo

@Viviandchampion

johnny boi photo

@DanielW01870728

Pinned

My mom, Your mum, Our mum will not suffer in vain ๐Ÿ™๐Ÿพ


Poverty will try to make you chase success in two different career paths at the same time, do your best to avoid it Itโ€™s a trap!!


The only blessing a woman will receive from God and want to share with a man is a child


The only blessing a woman will receive from God and want to share with a man is an unborn child


Una don do like 5 Motherโ€™s Day this year posting una mama with sweet stories but una no gree post una papa just this once Una go reap wetin una de sow o


Base on say garri and epa sweet pass fried rice and chicken ๐Ÿ— We dey live happily ๐Ÿ˜


Even you no say I broke and you still believe say na your matter I suppose de worry about You self reason am na, you de make sense?


If you get 1k, you go buy #500 smoked shawa and #100 garri, na fake life be dat..


Funniest part be say, na all of us dey live fake life, no be until go borrow something dey show say na you getโ€ฆ


Using iPhone 6s na win for me, na you know where you see money buy 14 pro max.. Ogbeni win na win, forgeti o


To all of una wey de face Challenge, no be only you o, me too de face Surulere. Oya comment wetin you de face for here,you fit see helpโ€ฆ letโ€™s goooo!!


Be tough if you want respect (you will be valued) Be weak if you want pity (you will get used) Either way you wonโ€™t be loved!!


Your main gf fit get main bf ๐Ÿ˜‚๐Ÿšถโ€โ™‚๏ธ๐Ÿšถโ€โ™‚๏ธ


If you cook food for house abeg invite me, I never chop ๐Ÿคค๐Ÿ˜‹


๐™ธ๐š–๐šŠ๐š๐š’๐š—๐šŠ๐š๐š’๐š˜๐š— ๐š‹๐š’ ๐š˜๐š•๐šŽ ๐š‹๐š’ ๐š˜๐š•๐šŽ

Tweet Image 1

Consequences of the life canโ€™t blame nobody for my choices


How many of you used your last money to buy candle n fruits today


Because your ancestors did it doesnโ€™t make it right.


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.