@leansteez19576 Profile picture

leansteez 🦖

@leansteez19576

Joined March 2024

Those ones wey if u go dere papa house u go put dem for prayer point, na dem sabi criticize pass,The go just mke u feel like say u no dey try.


How you on headsets and not nodding for once you sure you really fcks with that artist ? 🤷🏾‍♂️


Girls are the supervisors guys are the students if dem no approve your project, you go go bck do arrange m again 😅


Omoh last last everything na vanity, just do your thing n Liv the rest.


B like person go start dey trek cus I no understand public transport price again I tell una say na space I dey go 😒


I run live dis app since morning cuz person bill me 1k I don come bck nw what's the update.


When you done hitting the zoot and mom says food is ready. Stoned me:

leansteez19576's tweet image. When you done hitting the zoot and mom says food is ready.

Stoned me:

Moment she decides to sleep naked because of the heat. Spiritual husband:

leansteez19576's tweet image. Moment she decides to sleep naked because of the heat.

Spiritual husband:

No one cares till you rich, pretty or dead.


Rich man pikin no no watin God do for m.


Dey thank God Sha, person own worse pass your own.


What if weed are leaves from the forbidden tree🤔 cus mhen that thing the talk legit😂


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.