Them still dey fine waiting kil mohbad 3weeks Dom gooo


Omo waiting person wan do again If run too much you die quick If u run slow you die poor


I we like ilibaye to use that 120m play 2 sure odds😂😂😂😂


Bobby Lashy Reposted

Gen Z Baddie @IlebayeOfficial wins the #BBNaijaAllStars season. Congrats to her! #PulseBBNaijaAllStars #BBNaijaAllStars #BBNaija


Happy werey day🇳🇬🇳🇬


Bobby Lashy Reposted

I have $420,000,000 ready to spend. What should I do with it?

Tweet Image 1

Satan five(5) latter's Woman five latter's God three (3) man three 😃😃😃


Omo e get waiting Dem never tell us o God no marry Satan no marry too


Omo prophet wey see vision for pass over night say u go make an before 8months Omo nah September we dey oo😃😃


Omo person go die one day ooo🙄🙄🙄


The way the world 🌍 dey go na good things no dey bring money


Omo mane black self me I no understand o na dirty abi na black be that 🤣🤣🤣

Tweet Image 1

I no lie you o mohbad for still dey earth 🌍 o RIP😭😭😭

Tweet Image 1

If to say Adam and eve no sin how this life for be jeans and polo for no sell for market everybody for dey necked 🤣🤣🤣🤣


Omo life emmh if I go look Poco pic 2017 You go kwn say this life no balance weather you get money o you no get oo


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.