@lapoja4 Profile picture

lapoja

@lapoja4

Joined February 2021
Similar User
sigve feed photo

@FeedSigve

Chris photo

@ChrisStumpf33

Jenpensive photo

@Jenpensive

Kozzill photo

@kozzill

Yandex_com photo

@fdliiiiiii

LYÖN🦁 photo

@RiwandoLyon

Tamilvanan photo

@anjeltamilsmart

GOD no be man kind, he’s forever kind man 🙏


Try Dey comot your eye for people money


Idan no get skincare routine but Idan Dey Dan _idankidan_


Everybody stay safe , dem shoot me now but e no enter


On my way to the bush now, my babe Dey crave tiger 🐅 meat


Him: bro Abeg do me 2k Me :: ahh na old note Dey my Aza


How do you politely tell someone they have mouth odor Me: I’m bored let’s go and lick toothpaste 😂


If you Dey owe PalmPay, Abeg go pay oo… dem just dey release me now 😡


Alowonle Dey look for cash 😂


Even if na fake alert Abeg do for me 🙏


January- stop playing December- Dey play


We don’t even know who’s pregnant anymore …. All of una just carry big belle 🫃


Paste something Make we load something


Argentina… Wahala Wahala Wahala 😂 Una go hear word 😂


Argentina all the way 🥶🥶


E go B U go C U go 4 Sha no 8


Limit your high service Abeg


Hope your mom know say u Dey cry if ur BOBO release in 2min


Just Dey play 😂


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.