@horlaryhemy0910 Profile picture

Horlaryhemy

@horlaryhemy0910

Do You✌️

Pinned

Judge me abeg 🧢


God said ‘forgive those who offend you’ but he come create hell fire for ppl wey offend am Shey na me or loud dey talk 🫣?


Na my friend just buy me loud rn If u like Dey pray for your friend downfall werey 😏


Money wey go make people believe say na ritual I do 🤲🏽


Abeg give up Advice 🚩


So if no be truth or dare I for no kiss this year 🥲


5hrs family meeting, Na me them use 4hrs 45mins advice 🫣


Nothing like G Get your own 💼


Ara n kan stupid and bastard simi lara 😏


Just knack finish The babe get yansh 😋


U Dey knack person babe U Dey trust your own 😏


Na mumu guy no go sabi cook for this poison period 😏


He Dey knack b4, he no fit knack again No go be our portion 🙏🏽


Any day above ground is unlimited grace Alhamdulilah 💯


November je ki ori e pe 😏


If your bf cheat on u and u wan do ur own back abeg dm No carry my work go outside 🧏🏽‍♂️


If e never happen to u advise go full your mouth nah 😏


My friend enemy na my bestie


Please why I Dey trend? 🥲


Bro to Bro Stay strong for your sake 🫱🏽‍🫲🏿


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.