funnythroat of ogitech
@funny_throatComedian😂 ekiti pikin💯 mood&cruise young,lonely&broke Wise up
Similar User
@Mandebvu263
Ladies no dey fall in love with broke guys, use me do example
Since I don come OGITECH wetin i don learn na yansh...those girls no get joy😥
I don't have any ex lover, I just have people sent to me by satan to test me
No vex my nigga say I no dress like you,na u sabi how ur income dey come for u👌😊
As u dey pray for your papa no forget us wey dey send u urgent 2k
You dey suffer today no mean say u go rich tomorrow....u fit die sef
stay safe guys....kidnappers don kidnap masquerade oooo 😂😂
If man utd vs man utd play, both of them go still lose 😂😂 Awon werey
My babe say she nor see her period,nai I shout I'm a chosen I'm a chosen I'm a chosen Period who are you? After 5 minutes nai she call me say she don see her period
If I tell you how I dey survive,una go contribute money give me
If they come back, don't forget how dey left.... AN EYE FOR AN EYE 😕👌
If you fit date broke boy till he get money,pls DM abeg🙏😥
I go save money for morning,the money go save me back for evening. Na only my name remain for my aza...how I wan take survive like this coz e con be like say I no get hope again ooo
If you fit date broke boy till he get money,pls DM abeg🙏😥
Cucuruku
Accounts under 40K! REPOST🔁, drop your handle & follow everyone who likes your comment ❤️ Follow back all accounts 💯⚡
The Granite
United States Trends
- 1. $CUTO 11,1 B posts
- 2. #FFNow N/A
- 3. Good Sunday 71,7 B posts
- 4. #sundayvibes 6.062 posts
- 5. #AskZB N/A
- 6. Xmas Drop 1.592 posts
- 7. #Alphabot 7.155 posts
- 8. Bill of Rights Day N/A
- 9. Blessed Sunday 22,4 B posts
- 10. Sunday Funday 4.016 posts
- 11. #SundayThoughts 1.183 posts
- 12. Deion 18,3 B posts
- 13. Vindman 12,7 B posts
- 14. DeFi 178 B posts
- 15. Riddick N/A
- 16. Donk 11,9 B posts
- 17. Gaudete Sunday 1.464 posts
- 18. Full PPR N/A
- 19. Colby 34,6 B posts
- 20. Harry Sisson 2.311 posts
Who to follow
Something went wrong.
Something went wrong.