@bastu_omo Profile picture

Bastu Omo Better

@bastu_omo

Sorry I’ve not be active today . Am having sex 😌


Nje ari eni tofe soribu?😏👌


Pray we all geh wetin we wan use control our wife 😩🙏🏿


Screenshot this tweet and put harm to your status nah your 5th viewers dey do you try harm. 😑😂


Make person no geh client how long 😩


1964 Latin mu Oti 😂☺️


Seven days make one week seven days without credit alert make man weak 😩


Una don dey have sex wow scope kids 😥💔


Nah too much advice spoil so many people life !🥺


I don view all of Una status Una Dey hot 🥵 well done 👍


Hope if I do you wetin you do me you fit calm as I calm ✌️?


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.