@asshighment Profile picture

AssHighMenT

@asshighment

Attitude Is Priority

If this hustle nah game this level hard


Don't mistake kindness for Weakness I'm not Weak


Shey u Don lose paying client before?


I keep checking my phone like I mean something to somebody


01/11/24 NSNV ❤️ ✅️


If you got love for me show it now


Dem don give you 2 days to pay 30 million before?


As far as the outcome go bring income bring am come


Once giver wise, receiver go dey vex


Except say you get niggar like Trichiepounds and na tap dem go tap u dem no go wake u finish


Them tell you say dem dey wake who dey sleep


Them give u update u go dey sleep


Cl wey dey drive me crazy Don Park,he say make I come down 😢 💔

Tweet Image 1

Nothing dey pain me pass you can come if you want


Insufficient balance but available OT dey


AssHighMenT Reposted

Emotions album by Ckay is finally Out! This is a perfect album with songs that’ll suit your moods. You’d definitely feel the groove and emotions in every song 👏

Tweet Image 1

Sometimes i go just reason and smile but deep down I don't know what funny lol


That giveaway you dey do no fit help you


Once you fix ur life everyone acts like they care


I eat 3 Square meals today. Run am if e easy 😃


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.