@asdsamriche0255 Profile picture

D🅰️MIL🅰️RE_ 🅰️SD

@asdsamriche0255

🤫🦍

How is life treating you after college❓


I dey give cl lies, ur babe go dey think say u go dey tell her the truth


D🅰️MIL🅰️RE_ 🅰️SD Reposted

🚨 هدف تشيلسي الثاني كول بالمر 🤯🔥🔥x.com/footballballye…


D🅰️MIL🅰️RE_ 🅰️SD Reposted

She pays 73M rent per year in Lagos 🤯


D🅰️MIL🅰️RE_ 🅰️SD Reposted

PALMER GETS HIS FOURTH!! 🔵 4-2 🟡 [41]

From balltopvbk

Exam na tomorrow now Na to puff before book enter head 🤣

Tweet Image 1

Na chosen I wan dey go now From deeper to chosen


If they no text you, you self no text them, just dey your dey


All because of PAY DAY😶‍🌫️


Na when i get I go give 😑 Who go give if I no get 🤦


Wetin I no chop Make I con dey pay am


How una take dey toast all dis girls Make una con teach me,this single life don dey choke me 😂


Don't forget your parents when you get where you want to be in life 👌


Everyone will surely smile but not at the same time 🤞


D🅰️MIL🅰️RE_ 🅰️SD Reposted

My Man 💙 Madueke has more Premier league hattrick than Rashford 😭😂💙 #WOLCHE

Tweet Image 1

Niggas go still smile again but not at d same time 🤞


Jesus have only 12 disciples no woman dey among 🤔


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.