@alagidi24737792 Profile picture

IyanuAlagidi247

@alagidi24737792

Wetin Leverkusen do me yesterday! @boniface_jrn self, him face fit commot from boni🫣


F!ck Leverkusen, f!ck @boniface_jrn🤦


Bro To Bro Wetin Man Do Man?


Sporty con turn himself to chosen 🫥


U see am say I no be yahoo boy, na sporty be my sure site, I fit give u booking code

Tweet Image 1

If Chelsea no win this match, person pikin fit lost😠


If u see me outside, na yansh I come look 🥴


Dem dey f*ck person daughter nw nw🥶


I don offend many people because of data😞


Maami dé ni kin mà lo protest o 🥺🥲

Tweet Image 1

Camera man: Oga police I be camera man, I no be protesters, Police: then why u no snap them when dem dey spoil person shop, Camera man: Oga my camera no gree snap dem ni Police man: then na u we go use replace dem in cell 🖤

Tweet Image 1

First day wey I say make I follow Una do protest 🪧!, Na so this police man dey chase me 😑 Egbàmi lowo olopa yii oo🥺

Tweet Image 1

Happy New Month My People's ❣️❤️


E pay me make I waste money on sporty!!!, Than to waste it on stupid relationship


Iré atí Aanu🤲🏻📿 Goodness And Mercy🛐


Relationship no dey fear u?


I choose to be happy always, until love enter 😌. Everything come later scatter 🥱


U fit bill me nw. Make I block u asap👌. No long talk 🥴


If trust dey. water for no fit cook fish👌 NWNB🛐📿


TGIF🛐📿❣️


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.