Daily Devotional
@TechChurchhThe Gospel of Building Great Products. Inspired by @streetchurchh
Similar User
@Nita_script
@MrPraiseAyodele
@mzz_catherine
@samsonyahay
@ChiziIzuchi
@RidwanShittu16
@chixyfied
@alaweda__o
The Cool kids love Jesus Podcast live on @starnewsnigeria 🚀 Featuring @ebbiekikz @eric_gugua and a lot of special guests Enjoy conversations of everything from music, sex, Christian living, entertainment among others Subscribe with link sub.starnewsmobile.com/landing-en-doi……
My guy seh you sabi say God’s blessings no dey come in droplets. E dey rush well well. So as you dey expect his blessings, expand your mind to receive in abundance. Congratulations in advance 🎊🍾
Whatever it’s wey you get this week, weather na travel, interview, contract talks etc, God don talk say make you no fear bcos he go dey with you every step of the way. No worry. It will end in praise Happy New Week!
One of the greatest recipe for heartbreak na to go put your trust in human beings. Na only God has power to help and he no dey disappoint. If you count how many times person don promise you something and dem no come through, you go see say it’s uncountable. So trust only in God.…
For some of us, one week no fit pass wey we no go pick fight with one person weda na offline or online. And that no be true character of a child of God. No dey allow wetin people dey talk to always provoke you. I know say e no easy but with the help of the Holy Spirit, you fit…
As men dey leave wealth behind for their children so dey no go suffer, na same way God don already plan better better things for us his children long before we were born. So you suppose dey walk in that reality. Declare a thing and e go come to pass bcos na your papa will am to…
God no dey owe person. If he don promise something, he go definitely do am. So as you go this week, expect prosperity in your work. You will always have reasons to happy and you go enjoy good health. Amen 🙏 Happy New Week!
Wetin you want this new week? How you go get am, if you don give up already? This week, go again! If life dey, hope dey. 🚀 #StreetChurch
As children of God na the code wey we suppose live by be this. No matter what, we no go dey cheat people to make money not to even talk of stealing. And when the money come, we no go dey use am oppress people. But we go use am to bless lives.
Even if everything wey you want never show, you still have many reasons to be thankful. So as you dey enter church today, remember say the password na “Thank you” Happy Sunday!
Tag or send this to your Orekelewe 🤗 If you be single, tag yourself. (self love) 😍
New week! 🤸🏾♀️ Remember say even if every thing dey look somehow, God still dey, so no shy to call Him every-time. ❤️🔥 Happy new week! #StreetChurch
Happy Sunday
Jesus no dey change or go on leave. He dey with us 24/7. So when you call him, you no say he’s definitely with you. Remember this as you worship him in your church today with other believers. Have a blessed worship experience. See y’all in church ✌🏽
Jesus no dey change or go on leave. He dey with us 24/7. So when you call him, you no say he’s definitely with you. Remember this as you worship him in your church today with other believers. Have a blessed worship experience. See y’all in church ✌🏽
God no dey make mistake. Anything wey he create is perfect. Nothing wey he create is ugly. They’re all beautiful. Oya you sef check yourself out na. Are you not a 10/10 ? 🤗
I pray say before the end of this year, kings and people of influence go remember you and your family for good. You go receive unmerited favor in Jesus name.
Everyday wey we wake up, we dey meet one unpleasant news or the other. And the people wey dey do this wickedness no even send anybody bcos for their mind nobody fit hold dem. Even some good people are falling to their wicked ways. Let’s pray to God make him help us deal with dem…
No let hard times or even good times turn you to what you’re not. Some people don put their hands for dirty things bcos of wetin dem go chop. While odas become lazy in their spiritual life bcos things soft for dem. In any circumstance wey you find yourself, you got to maintain…
This week, big big things everyday! 🚀🫵🏾
Some things no go ever end faith, hope, and love. But the biggest of them all na love. Na love dey give us strength, carry us through, and connect us together. Make love dey lead for everything you do. Show love to everyone around you.
United States Trends
- 1. Browns 103 B posts
- 2. Lakers 55,5 B posts
- 3. Steelers 118 B posts
- 4. #2024MAMA 640 B posts
- 5. Franz 20,3 B posts
- 6. Donny Dough N/A
- 7. yujin 28,8 B posts
- 8. Jameis 54,6 B posts
- 9. Chris Brown 21,5 B posts
- 10. #ThePinkPrintAnniversary 29,2 B posts
- 11. Bron 15,6 B posts
- 12. Reaves 7.847 posts
- 13. Candy Corner N/A
- 14. #ENHYPEN 850 B posts
- 15. Pam Bondi 3.296 posts
- 16. Tomlin 21,3 B posts
- 17. #FridayMotivation 5.755 posts
- 18. Anthony Davis 4.359 posts
- 19. #INDvsAUS 85,3 B posts
- 20. Arctic Tundra 21 B posts
Something went wrong.
Something went wrong.