@ProminentVictor Profile picture

KCee

@ProminentVictor

Nothing good comes easy, you have to hustle for it

Abeg person wey no go make am for life, how em go take know? Cuz I no wan believe wetin pastor tell me for church today

Tweet Image 1

See as em dey shake as if say he dey suffer from Parkinson's disease 😭

Watch this Seun video and tell him your mind🫵🏻



He wants to meet Nigerian most handsome boy Portable

Tweet Image 1

The World most Handsome boy is currently in Nigeria 🇳🇬 😂



KCee Reposted

The World most Handsome boy is currently in Nigeria 🇳🇬 😂


Everything for our parlour come dey resemble Yahweh for my eyes 😭

Tweet Image 1

If you are seeing this just follow me back abeg @_VALKlNG

Tweet Image 1
This post is unavailable.

I made mine at the age of Nine

Just made my first million 😭😭❤️🔥🙏



Which incident wey fit pass this one😂

Tweet Image 1

I can never forget the incident that made Asake start wearing baggy jeans 😂😂



E reach my turn to scroll for her TL dem suspend am, and i done buy soap already 😭💔

Tweet Image 1

Ah, Elon don suspend Yahweh account 😭🤦🏻‍♂️

Tweet Image 1


Apart from selling kidney, which other means person fit use get 100m before December?

Tweet Image 1

Almost got myself blind, for wetin I never use for real life after secondary school 😂

Tweet Image 1

Say for yourself, me and am dey talk steady

Tweet Image 1

Why Rema no Dey always interact with him fans? Pride or Maturity?🤔

Tweet Image 1


I go twerk come Lag

Tweet Image 1

If i host a Hangout in lagos would you attend??



I been dey think say u be ghananian😂

I won in life❤️

Tweet Image 1
Tweet Image 2
Tweet Image 3
Tweet Image 4


Na if Yahweh gree for me naaa Na she full my head since morning 😭😂

Today will be a good day for you 🙏🏻



Na the time wey person go wan think about em life, na that time you go see notification say Yahweh done drop new photos 😭💔😂

Tweet Image 1

I done rush wake-up as if say I get food wey I go chop💔

Tweet Image 1

See as Yahweh made everyone to forget say Wizkid drop song today 😂

Tweet Image 1

You no dey watch porn, but u done refresh Yahweh's TL tire today..... Wetin u dey find there eehn fyn boy?😂

Tweet Image 1

Yahweh still dey unbeating for this league 😂

Tweet Image 1

United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.