@PrinceIkec20909 Profile picture

Thê blaçklo@na

@PrinceIkec20909

always gonna be griñdîñ MËme community stay tuned 🥰

Pinned

Read carefully . 🫡🫡

Tweet Image 1

She did me dirty ...life no hard nah you wey no wan sacrifice your ex 🤣

Tweet Image 1

Thê blaçklo@na Reposted

You love me Keh? 😂 Abi na because say December na next month

Tweet Image 1

Lawyer wey don trabaye 🤣

Tweet Image 1

This girl wan buy my dignity and steezewith food 🙄 🤣🤣

Tweet Image 1

Creators rising good morning guys I Don rise with malaria this morning

Tweet Image 1

Good morning guys ,I Don waka for dream tire 🥲🥲

Tweet Image 1

Good morning x mutuals.. As I just wake, I have been thinking what my life has been without that baddie 🙂‍↕️🙂‍↕️

Tweet Image 1

I say make I update una oo


Nah who chop belle-full ...de get strength to talk .

Tweet Image 1

I think say soft life de easy sef This one pass me 🤣

Tweet Image 1

But your prick de stand 🤣🤣,, imagine oo

“Na make Wizkid drop song dey my mind no be all this one wey you dey do”

Tweet Image 1


Thê blaçklo@na Reposted

My Guardian Angel don first me sleep😭

Tweet Image 1

E choke swear 🙂

Tweet Image 1

I Don find soul mate tire Sun don de melt my shoe 😶🤥

Tweet Image 1

Omo my landlord just de drip wetin no good for tinubu regime .😅

Tweet Image 1

Thê blaçklo@na Reposted

Good morning creators, remember change is constant JACK DORSEY — ELON MUSK Twitter — X Tweet — Post Quote Tweet — Quote Post Favorites — Likes Blue for notable people — Blue subscription for all 280 characters limit — Expanded post for subscribers Anything else?


"It is better to fail in originality than to succeed in imitation".. Correct me if am wrong please 🙂


The tomatoes wan sneak comot, I catch the werey 😂

Tweet Image 1

United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.