@OrakzJ Profile picture

REVE sign

@OrakzJ

Comic, life is too short to dey do face like spoilt beans.

Similar User
Coming Soon photo

@CDANigeria

Hypemansoloranking photo

@SOLORANKING_

UduakObong photo

@missyuddy

Amy 🦋 photo

@Trulyamy__

Sebastian⭐ photo

@loverboy_4life

Minho Asukwo photo

@miracle_asukwo

Joe photo

@jljoee_

tweetsofBlack photo

@tweetofBlack

Daniel Oruese Nicholas photo

@orueseovie

De Morbilizer ⚽💫 photo

@morblizer70188

Mwebesa Eric photo

@mwebesa_eric

Stewart O. Osazuwa photo

@Mr_stew_

Sabiukiyawa photo

@sabiukiyawa

AKP 🇳🇬 photo

@akp_1142

TONEE C photo

@toneecofficial

Pinned

Most of u lost good people because you're trying to play smart instead of being honest. #Trending #real


No go trust the loyalty of a poor mind because if em touch money em fit turn craze. No say I no tell you.


No go trust the loyalty of a poor mind because if em touch money em fit turn craze. No say I no tell you.


Wetin person fit do for dis 9ja wey the Govt. go take repatriate am back to USA or Canada abeg. #TrendingNow


How have you positively impacted people's lives without expecting anything in return? Reason am nah e enter abi.


The only way to keep a woman is when that woman wants to be kept by you. So just be yourself and be great.


Person give babe 1 million to expand her biz, babe carry the money go do BBL, now yansh don cast dey swell like rat wey kpuff. Real Life, I go lie 4 u.


Person open shop give him babe for lekki, customer give her belle then fly her go Yankee. I no go lie for you nah.


Thank you almighty God for your daily provision because if no be you how man wan take see all these provisions.


If I get paid twerking in a club, am I still paying 10% of the payment received, or I'm exempted from the compulsory tithe payment? Or if I make my money from the sales of cocc, am I still giving 10% as tithe from my profit made, or I'm exempted?


U fit dey on top table on match day 1 and no still dey among top 12 teams on match day 7. If na lie ask any red devil. #MUFC #TrendingNow

Tweet Image 1

Shuu, 4 toast wey I dey toast u, nai u dey do like chick dey take me run up and down like chicken. Na wa for U.


Person, wey don see shenge banza no dey carry cry.


Make I buy face Cap for 72k, dem tell u say if I get 72k I go dey hide my face.

Tweet Image 1

Ashawo pikin' marry governor, turn billionaire.


The new 🇳🇬 Presidential jet has a price tag of N150 billion. Wema Bank, one of 🇳🇬 oldest financial institution, has a market valuation of N129 billion @OlumideCapital


Rat wey neva brush teeth, since dem born am don bite you before? I know of one girl, ever since oyibo rat bit her na so so fair she dey fair. Dis fairness no be Estableach. Moral lesson: Allow yourself to be bitten by a White Rat for premium fairness 😂 😂.

Tweet Image 1

REVE sign Reposted

My boyfriend has refused to introduce me to his family. What could be the problem?? I’m confused 🤔 🥺

Tweet Image 1

One thing must kill a man, whether now or later, one thing must kill a man.

Tweet Image 1

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.