@Only1micuuly Profile picture

Figure it out👨🏿‍🦯

@Only1micuuly

Does anyone still care bout this shii😕🌚

Similar User
Zafar👑 photo

@Oreez158

Richard Plain photo

@richard_plain

Grebo Boi ❤️❤️🇱🇷 photo

@EricTQuire2

Egbon🐐 photo

@gabriel_okee

Oriyomi photo

@Oriyomi11149140

Benjamin DaBi001 photo

@AmOgDaBi

Mz Brown photo

@Mrsbrow62592910

Themajor photo

@OgbaokuJonah

iam_ugochaks photo

@ugochaks

As a guy you no suppose dey snap pass 3pics a year!


It’s better to be sure than to be shocked! Fun ra e ni brain!!


Rich and happy is the goal! We deserve it all


The worst problem to enter, na the one wey money no fit solve!🙂


If you’re alone and doing fine, you don’t know what God is doing for you trust me🙂


If you like dey deceive yourself, nobody cares!!!


No ves if I don see my phone I go see if I go fit reply🙂‍↔️😫

Tweet Image 1

Make I dey bumb dey find clients??? Wetin go con do my steeze😟🙂‍↔️


If only David and Wiz knew the amount of talents in the streets none would be dragging top 1.😓


We rise by fifty dollars 🤧 Abi how dem dey take talk am


Figure it out👨🏿‍🦯 Reposted

Nasboi is too good fr, better than some of y’all favorite 💯

Small MONEY out now ❤️🙏🔥



Why boy go set camera dey cry cus of heartbreak??? Aye e ti baje yon yon baby!


Leave big yansh!!! go find low budget engine🫵🏽


Baba no wan go hard again, nigga is tryna go home😂🙂‍↔️


Figure it out👨🏿‍🦯 Reposted

Nigerians are impossible breeds - This chat Between a client and a building contractor will forever be funny👇

Tweet Image 1

Set boundaries!!! People don dey too misbehave.👨🏿‍🦯


Na who get money dey fit ma bruv, as long as you’re making money you’re making sense♨️


Some pharmacists no even know wetin be Durex😓


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.