@Kovic31198322 Profile picture

ijogbon

@Kovic31198322

Itz ur boy kovic the vawulence Vawulence na my daily routine , Always vawulence

Pinned

The kind money wey I Dey find rn Oyinbo never invent the name. Fit be vrillion 😂👌


With the way things Dey go like this you fit owe my 5k make I use 1m find you 😂


As a girl why you go get pimples for chest 🤷‍♀️


Definition of ogiri leti

Tweet Image 1

Shey oti fi ikunmu je bread rii ???


Olowo Lon shey Ore olowo Make God no let me be friends with talakania🙏


For this bad economy u still Dey get bad character 🤷‍♀️

Tweet Image 1

It took me many years before I knw it’s signboard not sanbord


God no let them save my contact like dis 🙏

Tweet Image 1

Sha rora whine me Koma bojolojo lo👌👌👌


Laugh with many But don’t trust any 🤔🤔🤔


Shey igi gogoro ti gun e loju rii ??


Omor Abi I don pass better days nii 🤷‍♀️🤷‍♀️


Shey Oti Ba Eleja Yan Rii??


Nje arii eniti ofe fii bagi roko Oba ???


# The lord is my shepherd but I still want 200M🙏#


Nje ari enitimoti shelore ri Tofe san pada???


If nollywood catch my story lasan E go get part 1 to 10


Mtn if you no fit go anywhere again abeg talk 🤷‍♀️


That halleluyah is too small for Jesus Jesus complain??🤷‍♀️


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.