@JayblaQ112 Profile picture

Jay_blaQ ๐Ÿ˜Ž

@JayblaQ112

I Stan Chelsea.. Messi โ€ฆDavido

Similar User
Titilayo G-Oretuga photo

@queentitty2002

Moses Akolawole photo

@AkolawoleMoses

Samuel Olumide photo

@Miczee_11

Big Alhaji photo

@sheikAlasiriA

Precious Offiong photo

@PreciousOffion7

Iphy photo

@IphyOjoto

Onitola Kenny photo

@OnitolaK

God's pikin photo

@IbrahimNelsonA2

Jodanet limited photo

@Jodanet_limited

Temmie photo

@Temmie95252420

#FEARLESS photo

@Akinyem887321

Ralph photo

@Ralph27714

Mertenz๐Ÿ€โšฝ๏ธ๐Ÿ’ฐ photo

@Mertenz_Imeh

Horlarheetan photo

@Horlarheetan9

If everybody dey do wetin dey their minds these days a lot of people go don kpaii ๐Ÿ˜ž๐Ÿ˜ž


How do u feel when you washed the toilet and someone else launched it before u ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


As u no engage or like my post na god go punish u


Howโ€™s life treating you lately??


Todayโ€™s another bloody sporty day ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


Go and carry victor oshinmen to Chelsea sporty 10odds๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


If anybody no like or engage this post I go give up ..kilode since four years I no dey see engagements for my post wetin I do naw


All these girls wey dey carry person from gutter where una dey abeg this gutter don full


If dem never kill one of those governors the rest no go do normal


What do I do to get engagements on my posts๐Ÿ˜ž


Why u go dey ask babalawo for d**ck enlargement ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


I don lose Steeze and composure for this Tinubu era๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Emi OMO loba loba


Some get head but no cap Some get cap but no head I no get cap even my head no straight ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


Make I pull out keh wetin go con happen to my steeze ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


Whereโ€™s the dreamer girl ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


Whatโ€™s your love language?


Dear lord the hole u created for free is now 40k ..20k last ๐Ÿ˜ž๐Ÿ˜ž


Na memes wizkid post una dey shout ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โ€ฆuna no like memes again


Make I fear women keh ..me wey like d**ggy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚


Shey person no fit just give me 10m nii ehn ๐Ÿ˜”๐Ÿ˜”


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.