Enjoy your garri and groundnut with your homies lowkey,no waka go where you go drink Hennessy with FIPA
0
0
0
0
10
No be only by prayer,just try hard make money no finish for your hand
0
0
0
0
3
I no mind if my helper na Male or female,sha send one to me
0
0
0
0
3
The way igbokwe people go take give you bride price wey go long like bet9ja slip no go make you reason to settle down🤣🤣
0
0
0
0
19
Abeg if adulthood hard like this,how fatherhood want take be?
0
0
0
0
5
The thing wey dey vex me pass for this country be say,the person wey dey talk say "say no to cultism "him self na lord inside there
0
0
0
0
5
United States Trends
- 1. DeSantis 34,9 B posts
- 2. Pete 300 B posts
- 3. Jokic 12,2 B posts
- 4. Kerr 7.197 posts
- 5. Mavs 12,4 B posts
- 6. Podz 3.330 posts
- 7. Clemson 25,1 B posts
- 8. Brea 2.618 posts
- 9. Nuggets 16,8 B posts
- 10. Jamal Murray 1.502 posts
- 11. Wiggins 2.778 posts
- 12. Kentucky 19,2 B posts
- 13. Marcus Smart 2.662 posts
- 14. azealia 3.994 posts
- 15. NBA Cup 15,2 B posts
- 16. Kuminga 2.327 posts
- 17. Grizzlies 6.317 posts
- 18. #MFFL 4.094 posts
- 19. Knicks 15,8 B posts
- 20. XDefiant 17,6 B posts
Loading...
Something went wrong.
Something went wrong.