@heispop_sheriko Profile picture

pop sheriko

@heispop_sheriko

I am an artist and a song writer

My own nah make bobrisky bear bear no grow for cell o, wahala go dey


Make dollar no dey fall o I buy dollar em get mind de fall


Chai God , client wey promise me 10k Dorz yesterday motor don kill am this morning


Small small Nigeria don de turn hell We go think say nah play Heat + inflation


I for like advise rich man pikin but who be my papa


Indomie generation go try de soak garri oo as indomie don cost


I swear ed Sheeran nah messi albino version 😎😎

Tweet Image 1

I swear If no be konji wey been holl your papa you no for get mouth dey challenge me


Wale Which one be say my phone camera get glaucoma


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.