@great_ifenews Profile picture

PELLER FANS PAGE

@great_ifenews

Comedian. TikTok lord.

Joined July 2024
PELLER FANS PAGE Reposted
Tweet Image 1

PELLER FANS PAGE Reposted
Tweet Image 1

PELLER FANS PAGE Reposted

This shit gonna be a year old my December 🎙️⚖️


PELLER FANS PAGE Reposted

OUT SOON!!!

Tweet Image 1

PELLER FANS PAGE Reposted

The only person I fit date wey no go break my heart na memes 🥲


PELLER FANS PAGE Reposted

As young as I am, there's no kind of person I haven't met. Infact currently I'm dinning with mad people 😿😂


PELLER FANS PAGE Reposted

If you dey scam your parent for school... Nah Yahoo you sef dey do 😂 Nah only soap you no use for them 😂


PELLER FANS PAGE Reposted

The only fund I have on me right now na my fundamental human right😂🤝


PELLER FANS PAGE Reposted

Nah this kind time I wan con dey do babe I'm sorry 😒 If babe wan vex make e vex Abi ogun dey kill babe 😒


PELLER FANS PAGE Reposted

Everytime chase your dream 😒 Make I dream sef chase me I don try na 😓


PELLER FANS PAGE Reposted

Everytime what do you do for a living... What does living do for me Abi living dey wyn 😒


PELLER FANS PAGE Reposted

Honestly this not the time to need my help


PELLER FANS PAGE Reposted

I dey look for person wey go teach me Yahoo for four hours 😩


PELLER FANS PAGE Reposted

Me sef need help .... Nah insult I dey avoid 😿


PELLER FANS PAGE Reposted

80 percent of Nigerians are hypocrite.... You sef dey part🤝


PELLER FANS PAGE Reposted

Normal i no stingy... Nah you think say I get money 😂🤲


PELLER FANS PAGE Reposted

You oo... Your babe oo... All of you, una don craze😂😒


PELLER FANS PAGE Reposted

Make I cook 22 this afternoon 😂

Tweet Image 1

United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.