@arrdesanmi Profile picture

sanmi

@arrdesanmi

Joined April 2024

U are not like other girls.You don't engage in rubbish act!!, but you dey ask for financial help (urgent 2k) like other girls 😎😎ehn precious!!😜😎


Since we've tried election method as a system of electing a leader in Nigeria,and is not working,then election process should be cancelled,we can't continue to guess with our future and future of our nation....


If you be man and you dey post craving for a particular food or snacks, you be sisterhood,go join bobrisky and others..... Wtf🤥🤥


You send me add up link, say you dey active viewers,me no get sub ,you dey count me among active viewers,you never know wetin you wan do😏😏


If you are wizkid fan like , comment,and follow

arrdesanmi's tweet image. If you are wizkid fan like , comment,and follow

So person go need to do vocal training b4 e fit sing national anthem now,the anthem be like babypiano genre


sanmi Reposted

👀📹 🔟 things about our new head coach!


Please 🙏 follow me


Oga no dey pressure your boyfriend,your relationship no fit be like purple speedy own, until you chop breakfast before you no say u no fit be speedy abi☮️☮️_


If women can cheat on soldier wey dey carry Guhn and bomb ,who be you wey dey carry laptop and powerbank ?wey she no fit cheat on🤕😎😎😎


Hold ur vibes no one cares about it here?there are things more important than trying to understand your fvckin vibe ❌❌


It's cr@zy how people think, people who rule Nigerian are humans,but they are just animal 😔😔


Hmmmm!!


If Esther know nah like this sun go later hot this year Esther for no bleach or blish No sunburn wan kill Esther 😂😂


sanmi Reposted

Only those who love Wizkid are permitted to RT & like this 🤍🦅

Wizkidgives's tweet image. Only those who love Wizkid are permitted to RT & like this 🤍🦅

United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.